+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

International fraud groups don dey get leg for Naija – EFCC

Chairman of the Economic and Financial Crimes Commission EFCC, Ola Olukoyede, don raise concerns say organised foreign fraud groups dey establish criminal cells for Nigerian cities and say dem dey recruit young Nigerians into cybercrime, even cryptocurrency fraud.

One statement wen the EFCC Head of Media and Publicity, Dele Oyewale drop on Wednesday show say Olukoyede make dis comment wen he dey receive participants of the Executive Intelligence Management Course from the National Institute for Security Studies, wen their Director of Studies, Hyginus Ngele lead.

He come talk say recent EFCC intelligence suggest say foreign fraudsters dey still dey illegally dey import arms into Nigeria with cryptocurrency as a means of payment.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM