+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Bring Democracy Back To Rivers State, NLC Warn Tinubu

‎As President Bola Tinubu don swear in retired Vice Admiral Ibokette Ibas as di sole administrator of River state today so many tok don full every ground.

‎Pipo don dey vex say wetin President do na against democracy and even Nigeria Labor Congress and Trade Union Congress don put mouth too.

‎Di president of NLC Joe Ajaero and Festus Osifo of TUC say di way Tinubu komot Govinor Simi Fubura hin deputy and di State House of Assembly nor just make sense cus na disgrace to democracy.

‎Nai dem draw ear dey give Tinubu say make he behave well and beta work with wetin di constitution tok and bring back democracy cus wetin he do for Rivers State nor be democracy at all.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM