+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Dangote Fuel Price Don Drop Go N865

Pipo go soon start to dey happy as dis month of April go make sense for where fuel dey cus di price don come down with N15.

‎Na for Dangote refinery nai di information take come out say make all marketers and customers dey happy cus di N880 wey dem dey buy fuel bifor na N865 nai e go be now.

‎On Thursday morning nai Dangote tell all customers publicly and tori even confam am for ‪petroleumprice.ng‬.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM