One man from Ghana do sat he go do di unbelievable and swim from from Ghana to obodo USA to break world record.
Di man na Dauda Seidu Bayigo and na for TikTok nai he take say he wan break di longest swimming hour wey one Nejib dey hold as he swim for 76 hours 30 minutes from September 15 to 18, 2018.
Na dat record nai Bayigo say he wan try to break as he go start to dey swim from Ghana to USA from on di 6 of June.
Di pesin wey hold di position for now, Nejib bin swim for 120 kilometres (75 miles) from Tunisia Gulf Mediterranean Sea to Sfax mainland and di island of Djerba.