+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Police don arrest 22 suspects for wedding killing

The police command for Plateau say their operatives don arrest 22 suspects based on the report wey dey play say dem get hand for the killing of 12 wedding guests for the state.

On Friday, 12 people legoo after one gang set fire for one commercial bus wen dey filled with wedding guests wen been dey travel from Zaria, Kaduna dey go Quan Pan LGA for Plateau for the ceremony.

President Bola Ahmed Tinubu come direct Caleb Mutfwang, d governor of Plateau state to take action and say make he get to the root of the issue.

Wen Alfred Alabo, Plateau police otota come dey yarn for inside one statement, he come talk say dem resuse 21 travellers and say dem don carry dem go hospital for medical treatment.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM