+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Anambra Election: Video Wey Show Sojas Dey Do Wayo, Army Don Tok

One video wey dey for internet as dey accuse sojas say dem come epp play ways for di Anambra govinorship election wey dem do on Saturday, nai army don come out to tok about.

For di video dem say some of di sojas come play wayo for Ukwu Oji Umuebele for Awka, but dem army say di real resin na to go save NYSC and INEC officers wey political jaguda hold.

Na di Deputy Director of Army Public Relations Officer, Lieutenant Colonel Olabisi Ayeni, nai tok say as dem get di disturb call on November 8, afta di polling unit collation officer just disapear.

Nai di sojas only go there to bring peace nor be say na to go do anoda tin, so wetin pipo dey karey around waka no be true but na big fat lie.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM