+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Paracetamol Nor Dey Cause Autism— WHO

Di tok wey United States President, Donald Trump tok say na paracetamol nai dey make children dey get autism come from belle, di World Health Organization don say not be true.

Health researchers publish one report on Monday say all di shout wey Trump dey do upandan to make pregnant women fear, nor karey water and na only to make pipo wey get autism to dey feel more bad.

Dem say no link of paracetamol to disease afta Trump don bin dey shout for September say make pipo shine eye as di resin wey make autism dey spread like wild fire na from painkillers.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM