+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Foma Anambra Govinor Willie Obiano Don Die

Di foma govinor of Anambra State, Willie Obiano nai dem say don kpuf afta complications from he sickness.

Di format govinor get heart problem and urinary cancer problem bifor di tin come bad sotay e nor fit take am again, come die for UK.

One of di senior family source say Obiano health don dey get kleg for some months now bifor di news.

Even medical officials for London say Obiano try make he nor die bifor he nor come fit again.

Bifor Obiano die, he bin get case with EFCC wey dem say he tiff moni during he tenure as govinor and suppose go Federal High court for case on Nhis death, the former governor was to appear at the Federal High Court on November bifor he come die today.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM