+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

CAC Attack: Australian Govimet Don Tag Today As Red Wednesday

Di Chairman of Australian Committee for NATO Enlargement, Gunther Fehlinger-Jahn, don tag today Wednesday as Red Wednesday for Nigeria afta terrorists go cus havoc for Christ Apostolic Church wey dey Eruku town, Kwara State, on Tuesday nite, just dey fire pipo for di church.

As way to take put mouth join wetin di workd dey cry say Christians dey suffer for Nigeria, Fehlinger-Jahn come write for he to X, cus di pastor of di church even die plus some mebers and odas wey di terrorists tiff go where no bodi know.

He tok say, “Dem send me dis video wey Islamist dey attack one church for Nigeria. Today na really #RedWednesday, di global awareness day against di way Christians take sey see peper for Nigeria.”

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM