Afta Badaru Abubakar don say he nor wan defend Nigeria again cus he dey sick, President Tinubu don apiont Gen. Christopher Gwabin Musa as new Minister of Defence.
Na on Tuesday nite nai Badaru bring letter say he nor do again bifor President dey make Musa wey dem born for Sokoto to stand for that position.
President don even send letter go give Senate President Godswill Akpabio, say make dem stamp Musa cus he belive say di General get di power to give Nigeria defenceĀ strength.
