+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Senate Don Confam Musa As Minister Of Defence

Senators don confam do foma Chief of Defence Staff, Christopher Musa say na hin go be di Minister of Defence.

Dis one na afta dem don use different kwestun from all kona take stone am for five hours on Wednesday.

Even bifor Senate confam Musa, problem first come cus di Senator wey dey rep Niger East, Sen. Sani Musa, say make di foma momster just take a bow and go but odas come dey vex say why he no go answer kwestun.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM