+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

President Tinubu List Ibas, Others As New Ambassador

Presido Bola Tinubu don send anoda name of pipo wey go be non-career ambassadors go give Senate make dem sharply attend to di list.

Di pipo name wey dey inside na di Sole Administrator wey just komot from Rivers State, Ibok-Ete Ekwe Ibas, foma presidential aide, Ita Enang; foma Imo State First Lady, Chioma Ohakim; and foma Minister of Interior and former Chief of Army Staff, Abdulrahman Dambazau.

Di letter wey Tinubu send go di Senate on Thursday dey make some pipo belle turn but Senate President, Godswill Akpabio, don tell di Senate Committee on Foreign Affairs make dem screen di list and report back afta one week.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM