+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

New Born Baby Mama Kill Her Pikin For Benue

One young lady wey dey for Gboko community inside Gboko LGA for Benue State, nai hand don touch say hs go kill him new born baby boy.

Pipo say di young woman wey dem never know her name, born di pikin on Sunday early mormor for Kona of di govimet skool but karey hand kill di pikin afta she born.

Di whole community pipo nor dey demsef again as dem say make police come arrest di lady for di kind tin wey she do.

Di tokpesin for Benue State Police, never put mouth for di mata for now.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM