Di plane crash wey hapun on Tuesday nite for Sam Mbakwe International Cargo Airport, wey plane from Kaduna dey fly go Port Harcourt, Nigerian Safety Investigation Bureau (NSIB) don start investigation.
Di plane name na Cessna 172, with registration nuba 5N-ASR wey Skypower Express get nai declare gbege for air and dem get sharply land for PH with di 4 passengers on board.
For statement, wey NSIB bring e say di plane land for di 17 runway but no bodi die, all don dey for hospital as full investigation don dey go on to know wetin really hapun.
aircraft crashed in the approach area while attempting to land on Runway 17. Although no casualties were recorded, the passengers were rushed to the hospital.
The cause of the accident is yet to be determined, but the NSIB has commenced a full investigation.
