+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Senator Nenadi Nai Be Labour Party Chairmo, Abure Pack Your Bag Go — Court

Julius Abure nor go be di National Chairman of Labour Party again but e go now be di leadership of Senator Nenadi Usman-led National Caretaker Committee cus na dem suppose dey rule now, according to Federal High Court judgment for Abuja.

Di judge of di court, Justice Lifu nai say make INEC stamp Nenadi Usman committee as the na dem be di only koret leadership of di Labour Party, make dem nor resin Abure side again.

On Wednesday nai human rights lawyer Inibehe Effiong, say he dey inside court wey di judge deliver di case say Abure time don finish since and even Supreme Court don tell am make he komot from di position bifor.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM