Some pipo wey dem be bandits oga, dey pump moni give bandits for Kwara State nai police hand don touch accilording to tori.
Di men wey habd touch so na senior men wey don even pass 60 years, di leader of Miyetti Allah, Idris Abubakar even join dem and don confess say their hand dey for many kidnapping wey dey hapun for Kwara .
Security pipo say dem dey vex for di men cus for that kind dem age na to bring peace to di state instead na wahala dem dey put. Investigation don dey for dem head to now.
