+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

No Bodi Go Yeye Girls For Ozoro Hagain- Ovie

As world don use mouth take finish Ozoro say dem dey do rape festiva wey boya dey use hagains girls di kingdom say dat kind tin nor go hapun again

Na wey di CP of Delta State, Aina Adesola, go visit di Ovie of Ozoro Kingdom, HRM Barr. Anthony Uvietobore Ogbogbo (JP), Ibuka I, cus of di hivesigation wey dey on.

Di CP say di Espector Janera of Police dey vex for di kind shame wey di festiva bring but di Ovie say notin like rape festiva for di town but na fertiliti festiva nai bad boys use turn bad and nor girl supos pass dat kin shame.

Di Ovie come salut di student as dem nor turn wetin hapun to protes and say any festiva for di town, hw and di right pipo must know about am fess so dat dis kin tin nor go hapun hagain but for di ones wey don match line, make police deal with dem.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

Β© 2026 KpokoFM