+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Benue Men Say Make Fulani Komot From Dem Komuniti

Men for Agatu for Benue State don karey leg go di council headkwata for Obagaji say make all di fulani nama pipo komot from di komuniti.

Na difren kard pipo wey dey protest karey, dey say fulani must komot from dem town as time to plant go soon reach but with how wahala don already dey, di fulani pipo and dem nama go chop wetin dem plant for.

But di Chairman of Agatu LGA, Melvin Ejeh, say dem don tok to di men and elders wey dey vex and tins go dey okay.

Di chairmo say di action wey dem wan take no be wetin dem dey tok for outside but hin say peace go come back to di komuniti again.
Protest in Benue as Residents Demand Evacuation of Fulani Herders

There is an ongoing protest in Benue State as youths in Agatu LGA marched to the council headquarters in Obagaji, demanding the eviction of Fulani herdsmen from the community in preparation for the farming season.

The protesters, with various placards displaying that Fulani must go, may have clashed with them due to destruction caused by the cows and the rising insecurity in the area.

However, the Chairman of Agatu LGA, Melvin Ejeh, revealed that he has met with aggrieved residents and community elders to address their concerns, and measures are being put in place.

He further assured residents that security actions are not something to be discussed in public, but motions are in progress to make the LGA peaceful.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM