+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Nor Want Democracy For Burkina Faso – Traore

Captain Ibrahim Traore of Burkina Faso wey be di military leader since September 2022 coup say dem nor nid democracy.

Burkina Faso suppose end military rule for July 2024, but the junta come say make Traore stay for five years.

Wey Traore come dey tok on Thursday for RTB nai he say dem nor dey even resin election at all and make pipo forget di tok of democracy cus dat tin nor be for dem.

Last year, Burkina Faso cancel dem Electoral Commission then for February, nai dem skata all di political parties for di kontri.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM