31 pesin nai harmee don epp free afta di hatak on Easter Sunday for Catholic and Evangelical wey dey Ariko Village for Kaduna State.
Ariko Village nor too far from Abuja but di hatak still hapun afta police don send men go di area cus of Easter. Chairman of Kaduna CAN, Caleb Maaji, say 7 pesin kpuff but military say na only 5 bodi nai dem see for di place.
Sojas say tok say as dem reach di place gunshoot make di bandits dem run leave di pipo for ground.
