+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Nor Havice Awa Pesin To Kome Kpai For Nigeria, US

As every second na kposa, run, kpai nai don patise Nigeria, US don warn dem pipo say make dem nor travel come Nigeria or kidnaper fit tiff dem.

Us even list some states wey be di badest and di State Department travel nai tok on Wednesday say make dem pipo kansol Nigeria from list of travel cus di hatak don too much.

Dem nor even resin di way Nigeria and US dey work togeda Washington tok say make dem karey dem staff and family komot cus dem nor wan hear sorry.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM