+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Pipo Don Karey Protest Go MTN Office For Abuja

Some activists and protesters don karey wahala go MTN office for Abuja on Wednesday, afta NANS don be say dem go enta South Afrika company for Nigeria to give dem their pwn mericin.

Di protests pipo say di way MTN take dey charge na big Ole dem be and na Omoyele Sowore nai lead di group.

Dem say MTN dey karey charge and dem service sef dey very poor so dem want make di do well.

One pesin foe di protest say only last week nai pesin dey complain say he pay big moni for data but he nor see am and na wetin Nigeria pipo dey suffa for MTN hand.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM