+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

OgheneMene: Police Hares Two On Wednesday nite

Police don hares two pipo wey dem hand konet to sending di English and groundnut from Bayelsa to Effurun wey Mene Ogidi go pick for park to send to Sapele bifor ASP Nuhu Usman, come lite Mene.

Dem nor tok di two pesin name or who dem be but na in Wednesday nite dem reach Effurun area command identities but one police insider say one of di suspect nai send di gun.

Investigation still dey on and join di ones wey police don hares bifor but as for di two on Wednesday nite, nobodi know if di driver dey inside.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM