+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Nigerian From South Afrika Go Land Lagos Thursday

Di fess batch of Nigerian wey dey stay for South Afrika and don say dem ready to come back home, go Murtala Muhammed International Airport on Thursday according to a statement by wey Ministry of Foreign Affairs tok.

FG get to follow up and bring back di pipo just like di way Ghana and Malawi do cus di rate of xenophobic attacks against fellow Afrikans don tie wrappa.

Di tokpesin of foreign Affairs Ministry, Kimiebi Ebienfa, say di pipo wey dey come go reach Lagos on Air Peace flight wey go komot from Johannesburg airport on Wednesday nite.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM