+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Police Don Use Teargas Take Finish Pensioners Wey Dey Protest For Lagos

Pensioners wey dey say dem nor go gree for front of Lagos State govimet House cus of di way never tok any beta tin habat dem welfare nai police go dey use teargas finish today.

Di pensioner wey be old pipo dey under Nigeria Union of Pensioners (NUP) and di Contributory Pension Scheme, nai dem come dey say make govimet pay moni wey dey owe and folow wetin di new pension increase and wage awards tok Ikeja when police huficer just fire dem teargas.

Di pressure don dey high as di old papa and mamas dey say dem nor go gree cus ontop of dem right, dem still dey use force for dem.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM