Kogi state governor Yahaya Bello don talk say na billions of Naira nai our politicians dem collobi during the period wen d COVID-19 debolo high for d country.
Wen Bello dey yarn on Tuesday during one interview, he come talk say na those wen dey in charge wen handle matters during dis period nia he go blame for the level of hunger for Naija.