+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Unknown fever don kill more dan 15 people for Delta State

Na more than 15 people nai don kpeff after the outbreak of one fever wen dem dey suspect say hemorrhagic fever for Ute Okpu and Idumesa communities for the Ika North East LGA of Delta state.

Delta state Health Commissioner, Dr. Mordi Ononye wen yarn for Ute Okpu come talk say the state government don arrange one team wen go find out wetin the disease wen don swallow more than 15 people wen dey between18 to 25 years for the past two weeks really be.

He come talk say result of the samples wen the Ministry of Health collect go give clear explanation about the disease and determine the next line of action.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM