Bill Gates, co-founder of Microsoft and Bill and Melinda Gates Foundation (BMGF), don talk say he no understand why coronavirus numbers neva still dey high as dem take say e go high for Africa.
Gates and him wifey Melinda, talk before now say dead bodies go boku for the streets of Africa if the world not act fast enough.
But for Bill Gates end of the year note, he come talk say he dey happy say wetin he predict about Africa neva happen.