+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Notice Some Wayo From Moniepoint, Opay, Others – CBN

Central Bank of Nigeria, CBN, don say dem don order some of fintech operations make dem stop first for now until dem finish investigation ontop mata.

Wetin di notice wey dem send tok say na four fintech and dem be Kuda, Opay, Moniepoint, and Palmpay say make dem stop to take new customers cus EFCC link 419 case enta di four banks.

Bifor now, two days ago nai di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, say dem dey notice some kind 419 forex transaction form di four banks customers.

Dem say na 1,146 bank hakant nai EFCC don block for now and dem nor want make new pipo sign up to either Opay, Palmpay, Moniepoint or Kuda bank for now until dem get wetin dem wan know.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM