+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Pesin Wey Be Gay Get Kolomenta For Head, Peru Govt

Ground don tear as Peru govimet don don stamp order say any woman wey her eye dey for anoda woman bodi or man wey dey eye anoda man, di pesin get kolomenta for head.

Na the update wey the President Dina Boluarte, dem Health Minister César Vásquez and Minister of Economy and Finance, Arista Arbildo, signed say make dem put di decree for health scheme.

The decree now don dey make LGBTQ community dey provoke say why dem go pass dat kind law say dem head nor koret.

Many of di activists don dey say na discrimination nai di law be to dem cus di law nor just folow. How do Govimet go dey put dem under health scheme say dem be sick pipo? Na wetin one of di gay lawyer, Cristian González Cabrera, dey ell hin pipo shout there.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM