+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Iran President Don Die For Plane Crash

E don clear say di President of Iran, Ebrahim Raisi wey be 63yrs join with di other seven pipo wey folow am travel on Sunday don delete.

Dem start to dey find Raisi on Sunday afta news fly say dem helicopter crash on dem way to one place wey nor far from Iran.

As finding dey on, on Monday nai dem see di deadi bodi of President Raisi, with hin Foreign Minister

Hossein Amirabdollahian, join with anoda 7 ontop of one mountain for northwest Iran.

E never tay wey Iran send missiles to Israel cus of how Israel take down one side of Damascus.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM