+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Na N62k Govimet Fit Pay As New Minimum Wage, FG

Afta di many meeting with di tripartite committee afta Labour don cancel strike for one week, Federal Govimet don finally come out with moni wey dem fit pay as minimum wage.

Di moni wey FG tok di last time na N60k but now dem don add 2k join to make di moni N62k while Labour come reduce dem offer of N494,000 to N250k.

Even sef Organized Private sectors back FG for di N62k but as e dey now, nor bodi gree for any bodi as dem don karey di meeting go anoda day.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM