+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

We Nor Like Dis Darkness, Make Una Give Us Lite– Ghanaians

Ghana pipo don dey provoke for Accra as dem nor dey see lite take do anytin again, nai dem dey ask govimet make solution come to epp dem from darkness.

Civil society groups wey actress Yvonne Nelson lead on Saturday nai start to waka dey dey cry for lite as di tin come even make motor nor fit dey move well for Madina Road.

For many weeks now, many pipo nor karey eye dey see lite cus dem cut lite for di kontri. As pipo nor fit take am again nai celebrities, coalition of civil society groups, pipo wey get business come dey cry make Govimet do sumtin to stop di darkness for di kontri.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM