+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Abuja Dokitors Start Warning Strike

‎Dokitors wey dey was work for Abuja under di umbrella of Association of Resident Doctors (ARD-FCT) say dem go start warning strike so dat govimet fit hear dem plea.

‎Na for inside paper dem take write how di way dem nor fit dey hold dem pain and struggle again, wey di Presido, Dr. George Ebong and other executive members epp di association dey tok.

‎Di bodi say NARD all di health system for FCT don kpafuka and dem nid serious epp cus even di dokitors wey dey work, one man go dey do 20 man work on a day cus no bodi to work.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM