+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Actress Stella Ikwuegbu Don Die

Anoda death nai don hapun for Nollywood as actress Stella Ikwuegbu die on Sunday, June 16, 2024.

Na Stanley Nwoko wey dey produce film but every bodi know am as Stanley Ontop, nai break di news for Instagram

Dem say madam Stella don dey suffa of leg cancer for some time now bifor she dey finally die.

Pipo wey like her, di ones wey dey produce film and even actors just dey resin her death as dem just dey tok di way she take contribute to Nollywood.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM