+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Anambra Go Arrest Any Woman Wey Nor Wear Brazier or Pant, Gov Soludo

Govinor Chukwuma Soludo Security wey he set up for Anambra State don make pipo dey tok for social media after dem make announcement say any woman wey dey waka for road and nor wear pant or brazier dem go arrest am.

‎For video wey dem share online nai di man wey dey speak Igbo take dey tok for loud speaker say make women take dey advise now and state to dey wear bra and pant wey dem dey waka come outside cus anyone wey nor follow di law, na arrest straight.

‎Di video don make plenty pipo dey tok online as some dey stand with di new law and others dey say na against pesin right.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2024 KpokoFM