+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Another Protest Dey Cook For Kenya As Police Block Road

Di new Eight Eight protest wey Kenya wan do dey get weight as di organizers and GenZ dey push make Presido William Ruto komot.

All di protest wey dem dey do since, organizers of am dey shout say na jaguda dey spoil dem jejely protest.

On Wednesday nai di Acting Police Chief for di kontri, Gilbert Masengeli on Wednesday bin post for X, make say make pipo dey careful as bad guys dey plan to take over Thursday demonstrations.

He say na di International Airport and State House wey Presido Ruto dey stay.

As Thursday don reach heavy police don land block major road and pipo even close stores for di fear make dem nor bust property.

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM