+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Any Marketer Fit Buy From Dangote Refinery Without NNPCL, FG

To confam di tok wey dey waka say Nigerian National Petroleum Company Limited nor go get di right to dey karey fuel from Dangote Refinery, Federal Govimet just tok am today for statement.

Minister of Finance and Chairman of Naira-crude sale implementation committee, Wale Edun, nai tok say marketers fit karey dem tanker now to Dangote go buy fuel and nor need permission NNPC.

All dis one dey come afta di last meeting wey dem just do yesterdag to llo di crude oil selling with Nigeria moni.

According to Edun, dis tin wey dem start so na Nigerians and the whole market nai go come benefit am dey smile later.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM