+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Army Scatter Coup Plan For DRC, Kill Planner

Some pipo wey dem go do coup for Democratic Republic of Congo, DRC wey hapun on Sunday evening army don epp stop am make e nor come to pass.

Wetin di tokpesin of DRC Army of Kinshasa, Sylvain Ekenge tok be say na Christian Malanga nai lead di coup with some American pipo and one British man.

Ekenge say na 40 pesin nai dem don arrest and four of dem nai dem don kill plus Malanga.Dem don even arrest Ekenge son

While for di North capital for Gombe area wey di Economy Minister, Vital Kamerhe dey stay near Palais de la Nation and na that side na President Felix Tshisekedi office dey dem even born flags and scatter plenty tins.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM