+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Bandits Don Free CAC Eruku Church Members — Kwara Governor

All di 38 Christ Apostolic Church, Ekuru, Ekiti LGA, Kwara State, wey kidnapers go kidnap, come kill some and injure many, dem don free from di bandits.

Na on Sunday November 23 nai di state govinor say na with di epp of different security agencies nai dem take overpower di terrorists, dem nor tok weda dem pay moni or not.

Di Govinor of di state AbdulRahman AbdulRazaq, for statement wet he send thru him Chief Press Seketary, Rafiu Ajakaye, nai say na with di epp President Bola Tinubu nai make di freedom of di Church members easy as president mind nor dey at rest.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2026 KpokoFM