+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Bauchi Assembly Workers Close Work Day

State House of Assembly for Bauchi don use di nationwide strike of Parliamentary Staff Association of Nigeria take close work for Bauchi State House.

Di workers say dem want make financial autonomy dey for legislature, nai make dem block say no work go hapun for di complex today Friday.

Na Adamu Yusuf wey be di chairman of di state association nai say dem for di state get to join di strike cus of wetin di directives of the national leadership of the association tell dem.

Di main resin na to make Federal govimet implement Financial Autonomy Act, wey go epp give strength to parliamentary independence, and di state chapters don stand gidigba.

Yusuf say di strike gt to hapun cus dem don tok tire to govimet pupi but dem not gree hear.

 

 

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2025 KpokoFM