+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

Black Panther Actress, Connie Chuime Don Die

South African popular actress wey act for Black Panther movie, Connie Chiume, don die leave her two sons and two dautas.

Di woman na teacher she be bifor she turn to actress, come dey die for 72 years inside one hospital on Tuesday afternoon for Johannesburg wey she go for medical procedure.

Family of di actress say dem need private time dis period and any infor later dem go let pipo know.

Chiume don make name for South Africa and naso fans dey rush Tok about her for social media.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM