
Eldris Abdulkareem wey sing Nigeria jaga jaga don sing anoda song put for TikTok but di song don make Meta...

Eldris Abdulkareem wey sing Nigeria jaga jaga don sing anoda song put for TikTok but di song don make Meta...

Di pipo wey President Bola Ahmed Tinubu bring come put for weekend day na dem go represent Nigeria for outside...

Umaro Sissoco Embalo, di Guinea-Bissau president wey military don take power from, don run go Senegal on Thursday go hide....

Guinea-Bissau don join kontris for West Africa wey military don take over dem govimet, cus as pipo like dem foma...

As na sleep and wake hear say one attack, killing or evil don hapun for different part of di kontri,...

A woman wey her name na Tracy Williams and dey stay for Ugborikoko, nai police hand don touch as she...

Our of di students wey bandits kidnap from Govimet Girls Secondary Skool, Maga, for Kebbi State, 24 don come out...

Pipo wey dey for Isapa one community wey nor too far from Eruku wey dey for Ekiti LGA of Kwara...

Special Adviser to President Bola Tinubu on Information and Strategy, Bayo Onanuga wey be president Tinubu special adviser on Information...
For meeting wey President Bola Tinubu do with service chiefs wey be Army, Air Force, Police and DSS on Sunday...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM