
Di Lt. Colonel Josiah wey kidnap tiff for Bomadi on Monday nite dem don see am for inside Tuomo forest....

Di Lt. Colonel Josiah wey kidnap tiff for Bomadi on Monday nite dem don see am for inside Tuomo forest....

No be small fear dey catch pipo wey dey stay for Bomadi and oda communities wey dey around cus dem...

Dokitors wey dey was work for Abuja under di umbrella of Association of Resident Doctors (ARD-FCT) say dem go start...

Di Chairman wey dey in charge of Presidential Tax Reform Committee, Taiwo Oyedele, say make pipo relax dem mind concerning...

Many of di Keke rider wey dey for Warri and Edjeba no fit hold am again for di too much...

Afrobeats singer Kizz Daniel don come again with another bam Jam wen he call ‘to be a man’. The song...

On Saturday nai sojas wey dey porchu yahoo boys go use mistake kill one biggie belle woman for Abraka. ...

Tok.dey waka say foma Presido Goodluck Jonathan don komot bodi from 2027 presidential election cus he nor want make bad...

Pipo head go always remember August 29 wey Nigeria Immigration Service (NIS) tok say from September 1, 2025, pesin wey...

Shock enta pipo wey dey stay for Udu LGA bodi afta Delta State Nigerian Medical Association (NMA), Warri Zone, go...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM