
Shock enta pipo wey dey stay for Udu LGA bodi afta Delta State Nigerian Medical Association (NMA), Warri Zone, go...

Shock enta pipo wey dey stay for Udu LGA bodi afta Delta State Nigerian Medical Association (NMA), Warri Zone, go...

Police dey find some unknown gunmen wey go kill inspector, O.O. Ojonogba, wey dey work with the local govimet chairman...

On Thursday 21 of August nai one Ifeanyi wey dem dey stay for Oil Field Road go use cutlass finish...

Benue State House of Assembly don dey hot for some time now and so speaker, Aondoana Dajoh, come look upandan...

Di National Youth Service Corps member, Jennifer Elohor Edema, wey Agunechemba security operatives use beating and kposing take finish, don...

One 18 years boy, Obodoagu Ikediekpere Wisdom wey dey stay for Okinitor, Amankwo Ngwo for Udi Local Council, Enugu State...

Over 13.5 millon social media hakants wey pipo get for Nigeria nai FG don close down cus dem go against...

Agunechemba Vigilante Group wey dey for Anambra State say dem don sack di eight members wey go beat corper Jennifer...

Di bodi wey dey involved for all di plane wey dey fly for di kontri , Nigerian Civil Aviation Authority...

One popular drug baba, Sunday Ibigide, wey dey in charge of drug selling for Delta State nai National Drug Law...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM