
All di shouting concerning di Electoral Act of 2022 (Repeal and Re-Enactment) wey pipo nor want afta senate aprrove am,...

All di shouting concerning di Electoral Act of 2022 (Repeal and Re-Enactment) wey pipo nor want afta senate aprrove am,...

Gabon General Brice Oligui Nguema, don say dem don ban all social media for di kontri and nor bodi fit...

Still to fight Boko Haram, bandits and ISWAP anoda set pf US sojas don land Nigeria to epp di kontri...

All di shouting wey pipo wan tear dem throat for say make dem use only E-transmission for.di 2027.l election, Senate...
Wetin US Congress tok say make dem ban visa and freeze di property of pipo wey dey cus religious gbege...

On family from Avodim community, Ubakala, Umuahia Abia State enta fulani herdsmen hand but na only God save dem life...

No be small pipo nai bandits kpai for teres villages wey dem use more than 41 okada take enta, burn...

Police see bomb for Bayelsa State Secretariat Complex on Wednesday around 6:00 for morning, but di team quickly stop am...

Di Minister for Tourism for Ghana, Abla Dzifa Gomashie, don tell all dem kontri pipo say make dem not dey...

Hadiza Jamilu, 18 years housewife for Yobe State, nai life don be say she fit use prison as her free...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM