
Tok full ground with di plan wey Katsina State Govimet get to free more than 70 pipo wey dem hand...

Tok full ground with di plan wey Katsina State Govimet get to free more than 70 pipo wey dem hand...

Aliko Dangote don use rope take drag di foma Managing Director of Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority, Farouk...

I nor tok say i wan run for presidency, i only say i stand with Labour Party. Make una nor...

One kidnaper wey police karey go hospital nai dokitors confam say don kpuf cus of gun wey touch am for...

Chairman of National Sports Commission (NSC), Shehu Dikko, don tell has Super Eagles players and officials say any moni problem...

One Pastor Dio Idon of the Evangelical Church Winning All (ECWA) man, Pastor Dio Idon wey dey for Ungwa Shaawa...

Di driver wey make dem Anthony Joshua get accident sotay two of gin close freinds come die inside, mata dey...

Army troop of Operation HADIN KAI (OPHK) don arrest eight pipo join with 2 wey be di provider of bomb...

More than 30 pipo nai don kpai for di attack wey hapun for Kasuwan Daji market for Demo community, Borgu...

Di nuba one organizer of sucide bombing for North East police don catch am on 31st of December 2025 afta...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM