+ 234 909 771 1005

info@kpokofm.com

Follow Us:

BURN Company Wan Start New Stove Plant For Ogun State

BURN, pipo wey dey do cooking stove, don say dem wan open new manufacturing company for Ogun State wey go be upgrade of di one wey dem get for Kano.

as hinted that a facility would soon be created in Ogun State which will be an upgrade to the assemble plant in Kano.

Na Ajuri Ngelale, Presidential Aide for Climate Action nai tok di mata out afta BURN CEO, Peter Scott come visit am on Tuesday.

Scott don dey over 13 years for cooking stove business for Central America and Sub-Saharan Africa, but for 2014 nai BURN start dem first solar power manufacturing facility for Kenya and dem dey plan to go Ghana, Zambia, Tanzania, Uganda, Nigeria and DRC.

Ajuri say he dey believe say with dis new cooking style opportunity go dey for pipo and di company sef go empower pipo to create work for tomorrow.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Contact Info

Quick Links

About Us

Make E beta for you

Contact Us

Advertise with Us

© 2023 KpokoFM