
Central Bank of Nigeria (CBN) say dem don change di charge rate wey dem go dey kolet from ATM cus...
Central Bank of Nigeria (CBN) say dem don change di charge rate wey dem go dey kolet from ATM cus...
Supreme Court don troway di case wey Govinor, Siminalayi Fubara bring to comot 27 members of di State House of...
E don dey clear say fight dey for Warri to know who be di real owner of di city, while...
Di pesin wey get Lebechi Hospital for Owerri, Imo State, police don arrest am afta dem dokitors use YouTube video...
Case wey Stanley Okonmah file against President Tinubu and na lawyer Olukoya Ogungbeje nai karey am to Federal High Court...
One craze wey dem never know who di pesin be don go kill teree children wey dem papa and mama...
The Federal Capital Territory Police Command don rescue one young woman from one suspected armed robber and ritualist. Na the...
THE Petroleum Products Retail Outlet Owners Association of Nigeria, PETROAN, say their members don start to dey lift petrol from...
The National Agency for Food and Drug Administration and Control NAFDAC don shut down the Cemetery Market for Aba, Abia...
The World Bank don talk say 45 per cent of girls for Nigeria dey give birth before the age of...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2025 KpokoFM