
The Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) say Lassa fever don claim 138 lives between January to date...

The Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) say Lassa fever don claim 138 lives between January to date...

Bandits don kidnap one first-class traditional ruler, Oba James Dada Ogunyanda, the Obalohun of Okoloke for him palace for Kogi...

For di press briefing wey Joint Admission and Matriculation Board, JAMB deg do for Abuja, dem don really gree say...

Di way quack clinic full Nigeria di tin don dey fear pipo and as di one wey just hapun for...

Students wey just write di 2025/2026 Unified Tertiary Matriculation Examination just dey vex for Joint Admission and Matriculation Board say...

Foma manager of gospel singer, Mercy Chinwo wey be Ezekiel Onyedikachi (EzeeTee) wey EFCC karey to Federal High Court for...

For all di too many word wey dey komot from di National Association of Nigeria Students, (NANS) president mouth say...

Anambra State Commissioner for Women’s Affairs and Social Welfare, Ify Obinabo, don dey beg di public make dem follow give...

Vice-President Kashim Shettima say President Bola Ahmed Tinubu administration dey gradually dey remove hindrances to investments for the country. Shettima...

The terrorism and treason trial of the leader of the separatist Indigenous People of Biafra, Nnamdi Kanu, open on Tuesday...
About Us
Make E beta for you
Contact Us
Advertise with Us
© 2026 KpokoFM